martedì 24 maggio 2011

DEM BOBO



Yesterday, Dem tell us sey,
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey,
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh Yes! Dem bobo!

Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of DEMOCRACY!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way.
To continue their crooked ways
Oh Yes! Dem bobo!

Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of DEMOCRACY!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!




Un melting pot di culura musicale,c'è tutto,jazz,funk,blues,soul,reagge,ma sopratutto afrobeat al 100%
Un viaggio nella cultura musicale e sociale che parte da Lagos,passa dai caraibi e la Jamaica,New Orleans,arriva a NY e tocca anche Londra e l'Europa
Uno dei dischi africani migliori degli ultimi anni,lo consiglio a chi vuole capire cos'è l'afrobeat!
Africa for Africa del 2010 di Femi Kuti,sulle orme del padre Fela Kuti,questa è Dem Bobo





Nessun commento:

Posta un commento